Mr Linus mbakwe

Mr Linus mbakwe comedian

14/08/2024

With my 17 years of eating experience, I realized Some soups taste much better when they re about to spoil😊

19/11/2022

Dj wey dem call for APC mega rally done go play "OBI KERERENKE OBI"
We dey Abuja since dey beg Jagaban (Tinubu)

12/11/2022

The guy that use to write noise maker then in our class is now a Dj, He's busy shouting everybody make some Noise!!

Person wey borrow me Money just dey post Gun since Yesterday 😳😳
19/10/2022

Person wey borrow me Money just dey post Gun since Yesterday 😳😳

Person go just dey happy come remember say him no get money Mood go change
17/10/2022

Person go just dey happy come remember say him no get money

Mood go change

Longest time oooAbeg 🙏 make una no vex ,I too dey forget myself 😂😂😂
17/10/2022

Longest time ooo
Abeg 🙏 make una no vex ,I too dey forget myself 😂😂😂

Pastor dey Preach about Peace, I go Off Church Generator, pastor Call police make them arrest me...Wetin I do bad?!
17/09/2022

Pastor dey Preach about Peace, I go Off Church Generator, pastor Call police make them arrest me...
Wetin I do bad?!

Is like my Landlord is helping me to clean my roomI saw my properties outside... 😋💁😂
15/09/2022

Is like my Landlord is helping me to clean my room
I saw my properties outside... 😋💁
😂

Shey Na my eyes 👀 dey pain me abi Na wetin??🙄🙄
14/09/2022

Shey Na my eyes 👀 dey pain me abi Na wetin??🙄🙄

14/09/2022

My sister lost 20k Dis morning and she's planning to see a native doctor tomorrow, is that how to solve family issues🥺😒💔🙆🏿‍♀🙄

BREAKING NEWS !!!Girlfriend delete Boyfriend's Crypto app worth 10MJust to Install Snapchat😂🙉😭🙊
14/09/2022

BREAKING NEWS !!!
Girlfriend delete Boyfriend's Crypto app worth 10M
Just to Install Snapchat
😂🙉😭🙊

Today is her birthday day...What gift are you presenting to her??
14/09/2022

Today is her birthday day...
What gift are you presenting to her??

My fúcking girlfriend is fúcking pregnant, I'm nøt fúcking réady to be á fúcking fáther I need yøur fúcking ádvice😡
14/09/2022

My fúcking girlfriend is fúcking pregnant, I'm nøt fúcking réady to be á fúcking fáther I need yøur fúcking ádvice😡

One word for this Ijebu man !😂
14/09/2022

One word for this Ijebu man !😂

Please like my page
14/09/2022

Please like my page

Address

Adebayo Street
Lagos

Telephone

+2348084015314

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mr Linus mbakwe posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mr Linus mbakwe:

Videos

Share