We Found Yours

  • Home
  • We Found Yours

We Found Yours pictures only

13/06/2020

&share

12/06/2020

Beamer / Lyrics by Rema
Intro
Another banger
African girli call man up in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money
Pass Shina peters
For my area dem dey call me Godzilla
For the boy dem
Wey dey yarn patapata
If you catch am
Make sure say you beat am
If another n***a wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita
[Hook]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching
And the loving that she need yeah
Big backa wey dey make a bad man shout oroma
Philomena do the dirty whine for that corner
No fit to leave you for any reason
[Verse 1]
Hmmm hmmm hmm
I want to invest in your body
(ahann)
I want to invest with my money
(ahannn)
You know say na you I go marry
(ahann)
How many pikin we go born
(ahann)
This our love nor go funny
(ahann)
Me I nor go play with my shawty
(ahann)
Anytime I look at your body
(ahann)
Girl you dey make dey h***y
(ahann)
Hmmmm hmmm hmm
Shawty oo
Your body make me go down low
Wetin I go do without your love oooo
Ahhannyeeyeyeaaah
[Chorus]
African girli call man up in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money
Pass Shina peters
For my area dem dey call me Godzilla
For the boy dem
Wey dey yarn patapata
If you catch am
Make sure say you beat am
If another n***a wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita
[Hook]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you
[Verse 1]
Finna give her all the touching
And the loving that she need yeah
Big backa wey dey make a bad man shout oroma
Philomena do the dirty whine for that corner
No fit to leave you for any reason
Girl I go dey for you
(girl I go dey for you baby ahann)
Craze for you
(girl I go craze for you baby ahann)
Vex for you
(why I go vex for you baby ahann)
Fool for you
(I too mumu for you baby ahaann)
Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oo
Imma young fella
But me I fit to spend all my racks and chela
For you ahann
Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oo
Imma young fella
But me I fit to spend all my racks and chela
For you ahann
For you ahann
[Chorus]
African girli call man up in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money
Pass Shina peters
For my area dem dey call me Godzilla
For the boy dem
Wey dey yarn patapata
If you catch am
Make sure say you beat am
If another n***a wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita
[Hook]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you
[Outro]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you
"deejey benji the tempo changer"

12/06/2020

Mon Amour
/Singah
Verse 1:
Bjr My Bby Girl U Know U Gimme Joy U Dey Totori Me When I Dey With U
Everytime Everydai Girl Ma U Dey Blow My Mind O
My Bby If U No Dey My Side Bby If U No Dey My Side Jo Ma Pe Ma Bby Girl Na U Dey Find O Anytime U Call Me I Go Answer Girl Make U Gimme Love 4r Na Only U Dey My Mind O But I Get One Question Wey I Want Make U Answer(answer)
Ref:
If I No Get Motor Would I Still Drive U Crazy
If I No Get Money Would U Still Call Me Ur Bby
(girl I Wanna Know)
Mon Amour Would U Still Love Me
Mon Amour Would U Still Kiss Me
Mon Amour
Say U No Go Leave Me
Mon Amour
Mon Amour
Girl I Want Make U Answer Bby Answer,Answer
Verse 2:
Ije Mu Na Love O Nwata Nwanyi A Gbwala Mobi
Gi Na Ije Love O Girl U Know That U Are The Air I Breath
Bby Sawa Sawa U Like It When I Hit On The
Shawa Shawa O Yeah Dis Love Na
Go Sawa Sawa But I Get On Question
Ref:.............................................*2
Tell Me, Tell Me Tell Me How U Feel Bby How U Really Feel Bby Say It
"Deejey Benji
the tempo changer"

12/06/2020

Corny / Lyrics by Rema
Ozedikus nwanne!
Hmm, Hmmm
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Sasha make you give me sh*to
E dey make me wan dey do
Wan dey do
Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny, My baby o
Do do do do corny aww
Girl I be motor pon pon my horn o
Odo yewu you dey kpongolo my body o
Marry me girl this one no funny, aww (Aww)
Is a miracle oya come taste my money o
I carry you oya come meet my mommy o
E be you wey dey ginger my body, aww (Aww)
Me I don go soji
The thing dey sweet my body, ahh
M' ga Enyegbu m' nsogbu
Odo yewu my honey ahh
Sweet pass curry
I marry you my honey
You dey tingologo my body aw
You dey tingologo my... (Ngwa!)
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Sasha make you give me sh*to
E dey make me wan dey do
Wan dey do, Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny, My baby o
Do do do do corny aww
Yay, This your body na miracle, uhh
Cha cha body na durable, uhh
This baka very visible, uhh
This your body na miracle, uhh
Your body na miracle, uhh
Nwa baby na miracle, uhh
Iron man don dey fall for you
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Sasha make you give me sh*to
E dey make me wan dey do
Wan dey do
Like aguu na gu m'
Guu na gu m', Like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny My baby o
Do do do do corny aww
(Ozedikus nwanne

06/06/2020

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when We Found Yours posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Event Planning Service?

Share