13/07/2023
If I talk Dem go say who give me mouth to talk
Cement one bag na #5000 now tell me why I no go shout
no be magic say me and my n***a decide to
blend
na message we dey try to send to the people
we need peace to move on even if we no be
equals
Politicians and people and government
Look pass the money you wan eat and see the
problems
face of the masses abi you need glasses
on the street go teach lessons
you wan loan the classes
do the right thing before water pass garri
before guns turn to wetin everyman dey wan
carry
everyday for the thief one day for the
owner
guess who be the thief and who be the
owner.