We gat u covered for birthday parties 🥣
House warming🥣wedding parties🥣💯
😋😋😋😋😋😋😋😋😋😋
#outstandingconcept
#joyful
#caterer #foodtrays
#onlineresturant
For your peppersoup varieties
We are no 1 plug of your tummy💯
#omaskitchen#outstandingconcept
Simple coconut rice with dry catfish n crayfish😋
Lord bless my carrier🙏🏼🙌🏼omaskitchen
Thank God is Friday,,weekend price:4pics-2k. 6pics-3k. 10pics-4,500.......Enjoy💋💋💋
For the fish lovers😋,,,,I Dey for u💃🏻💃🏻💃🏻
#omaskitchen #foodplug #foodporn #foodoftheday #foodism
#omalichakitchen #goodfoodlover👌 #healthyfood 👍 #foodblogger #foodpornography #foodcatering #fooddeliveryservice #foodismedicine👌
Omalicha de crunchy fish seller,,,,,yumyum ......Affordable👍...stone free....direct sea.....not fish pond ooooo I repeat no be fish pond artificial point and kill👌sea direct is bae
#Omalicha
Its December
Limited stock available
Direct from natural water(sea)
No say I no tell u my pple💋👍💃🏻
#omalichachukwu#
#outstandingconcept#ma motto
A trial and thank me always👅
#OMALICHACONCEPT#
Omo I don land again ooo
Our arrival of yum yum fish🐬ooo
Direct from sea ooo👍
No be the popular fish pond wey we sabi,,,
If you try am,na so so thank you go Dey comot you for mouth
Infact you go call for another one💋
No stone at all
E go make your body kakara & gidigba
Sikini money✌️🤗
Omo this one off me
E scara ma dada
#omalichadrycatfish#
#Directly from the natural water not the regular fish pond#
#healthier for ur health#
#stone free#
#so yummy#
#very affordable#
Dm me if interested/call 08174812259